Ayami ja are you ready or not o lady medasi eh mami
My baby be the bar tender then she poured us drinks and we drunk em
Na you wey Dey always Eh
With you said I’ll always find the light
Many many fish for the water side
But na only u wey match my genotype
Gentle lady lele o
Eni tan ti reti ti Dey o
Na you wey Dey always
With you said I’ll always shine the light
Chorus
Egbelegbe see my Rihanna
If I no Dey with you e b like say na drama
Ka Jaiye wa lo bodija
Omoge ajo ma logba yipe o
Egbelegbe see my Rihanna
If I no Dey with you e b like say na drama
Ka Jaiye wa lo bodija
Kajo ma logba yipe o
Many many fish for the water side
But na only u wey match mi genotype
ye e he oh ye e ye
Verse 2
Be quick and get off your hills
Make you stand at-ease baby please
I’m loving all the energy you bring
Na you wey go born my pikin
Ki no moleshe fun e
Baby malo Shey ru e
Igikan ole dagboshe
Many many fish for the water side
But na only u wey match mi genotype
Vibes till song fades out
Recent Comments